Teenager Vibez (sped up) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Teenager Vibez by Peter Jaxson
...
Pre-chorus:
She be telling me baby I need it
Body on me made mistakes
I be cooking up hits on steady
Woman kon meet me for there
Bby telling me sey kon lead me
For inside bed show ur face
I know hitting on gyal can be sin
I be bad boy oh sinner
Verse 1:
I believe in my own time
wtf oya wetin be jehovah (o wor wor)
All d money I wan gather
Kill me bby I will jxt surrender (o no no).. 2ce
Chorus:
Giving me instruction
Calling me small boy (o no no)
Bad boy on road
Exhibit teenager vibez.. 2ce
Verse 2:
I be ungodly
I be contour
Me I jxt standing looking bumbum
I be feeling all ladies me I no stop
All d fine gyals dem be forming pompous
I know what it means to be big nd small
Everytime I be join tough boys
No be new thing dem be turn bad boys
Me I jxt dey she be telling me
PRE-CHORUS.
CHORUS.
...