Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

The man to beat me haven't been born yet

I thought the girl say me I want something

But for her mind say she want do me strong thing

I'm on a race and I'm not for the falling


She give me vibe and she give me good loving

When I tell her clean up, clean up and

Pull up, pull up

It's a thing for me yard and she a pull up the squad


Barney's a bar, dem a duck

Dem a bark Build up the Zaza

Everything now


Shawty wanna vibe with the gang

Shawty wanna do that thing but she know my bros

She say mans watch your gang

And I ain't really got gang so I call my bros


The maga wey scatter my party

You know say me i get my body

No be child's play if dem show everything go dirty

Everything abacha like sani


Big boys on the white top

Many chika wan dey wipe us

Then see level wan they hype up

Fuel price we dey hike up


We no send we jus dey la gan

Comot werrey wey dey tabbon

Na the sauce

Na the sauce


Na the sauce

Na the sauce

Na the sauce

Na the sauce we get


Come with it stop fronting

Owo wa stop hunting

Elo Fuunn pumping

Yahoo boy lon talking


No stress mon living

Fresh skin no pimpin

Sho ma je,sho ma la

I No dey give Cheque


I dey give igi nla

Can you count grain of sack

Na the cash wey you strap

If you feel me jus dey dap


Free the chicken with the lap

Orijo no be scrap

I'ma star make your snap

Fine chika close the gap

Fine chika close the gap oo


Big boys on the white top

Many chika wan dey wipe us

Then see level wan they hype up

Fuel price we dey hike up


We no send we jus dey la gan

Comot werrey wey dey tabbon

Na the sauce

Na the sauce


Na the sauce

Na the sauce

Na the sauce

Na the sauce we get

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status