
Chop Am ft. Bitonelly & Hibanna Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
If you like make you shout Folake this prick big and Na you go chop am
I carry you go mall
I Carry you go club
Nor be small
I debit for you, I remit to you
Everything you pick I buy
You pick I pay, you like I buy
You say you like everything wey I buy for you
I ask there say you sabi nak and arch
You tell me yes, Folake, you tell me yes!
You collect shawarma, you nor know say you go shout mama?
Now I put am you say ah, I remove am you say ah
Say my prick Dey pain you
You say my prick too big
I remove am, I whipe am, I put am,i clean am you Dey say ah ah ah ah ah ah ah
Hibanna you bad oh
She tell me say na me day make am wet oh
Ah ah ah
My gbola big
Ah ah ah
Omo e big oh
She tell me say my gbola e big oh
The way I swing my gbola e thick oh
Ah ah ah
She say her waist day pain am, I still bend am
I give you Benz keys and you nor wan give me kiss
My prick no small and you go chop am
I put am she like am
I put am she take am
We day love am, we day love am
I put am she like am
I put am she take am
We day love am, we day love am
I tell you say debit day make man horny
You think say na lie,you think say na joke
You wan go Dubai but you no wan do
But you want make I buy
You do I buy na why na Dubai
Hibanna you bad oh
She tell me say na me day make am wet oh
Ah ah ah
My gbola big
Ah ah ah
Omo e big oh
She tell me say my gbola e big oh
The way I swing my gbola e thick oh
Ah ah ah
Take my gbola baby
Take my gbola ohhh
Take my gbola away
Don't you run away
Don't you run away