Amen Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Ae
Ghe ghe gbe
Awi
Awidon
Ae
Ghe ghe ghe
Awi
Awidon
Ae
Ghe ghe gbe
Awi
Awidon
Ae
Ghe ghe ghe
Awi
Awidon
Eyeh
My helper ohh
Ahh ahh
My helper ohh
Eyeh
My helper oh
Ahh ahh
My helper ohh
Eyeh
My helper ohh
Ahh ahh
My helper ohh
Eyeh
My helper ohh
Ahh ahh
Ohh my God
How can I dey
In this world
Wey things no pure
Nigga dem bad
One man dey
Why the settings
No pure
I can't ohh
Stedy on colos
Depression
Won kill somebody
Wen man fall
Kain kain kain
Schubydo dem do
Yain Yain
Jah jeh over
This one on my body oh God
Jah give me plenty oh God
More of your blessings oh God
Mmm
Jah jeh over
This one on my body oh God
Jah give me plenty oh God
More of your blessings oh God
Anh
God bless me
Amen
Make life talk good about me
Amen
Bad people no go see me
Amen
Me no go suffer invain oh
Amen
Ai
Oluwa favor me
Amen
Blessing go dey follow me
Amen
Me go dey give, dey no go loan me
Amen
Me no go suffer invain ohh
Amen
Mmm
God
Only u jah
Only u pass me dream over
Here in the street
Dem do oga
Everything
Dem go need kotam
Mmm
E sure
Na you dey
My thing na my thing
Not anybody own
Bad man feelings
Selfish dey
Ahhh
Yeh eh
Ai
Jah jeh over
This one on my body oh God
Jah give me plenty oh God
More of your blessings oh God
Mmm
Jah jeh over
This one on my body oh God
Jah give me plenty oh God
More of your blessings oh God
Anh
God bless me
Amen
Make life talk good about me
Amen
Bad people no go see me
Amen
Me no go suffer invain oh
Amen
Ai
Oluwa favor me
Amen
Blessing go dey follow me
Amen
Me go dey give, dey no go loan me
Amen
Me no go suffer invain ohh
Amen