Hello Father (Sped Up) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Hey....hear the big man
Listen to the big men
Timmy
Uh yeah
Lily yeah yeah yeah yeah
Hello Father
Me I want this Raba
Wa damilola titi lailai
Biko show your power
Your power o
Hello Father
Me I want this Raba
Wa damilola titi lailai
Biko show your power
Your power o yeah yeah yeah
Lai lai
Iya olewa momilara
Moti werimi lodo moti shonra
Ire wolemi apemora
Yeah yeah
So many songs wey I still go drop
Some people still dey wonder why I still no flop
Ola Oluwa nimofin shola
Na him dey ginger me wey make the boy still never stop
So many stress that I'm going through
But I believe say blessings still go come
When the money comes I want no issues
Make I fit do wetin all my people want
Answer my call dear father
Komo inuwa malo fiwapa o
Do I need to send my aza ?
Tell me make I know yeah
Hello Father
Me I want this Raba
Wa damilola titi lailai
Biko show your power
Your power o
Hello Father
Me I want this Raba
Wa damilola titi lailai
Biko show your power
Your power o yeah yeah
I've got big dreams
God I wanna take care of my siblings
Only you know what I am feeling
Bless me so I can achieve this
Yeah yeah
Some people don't believe me
Even some family members still dey beef me
Cos I woke and I told them what I was dreaming
I am gonna be a legend from my city
Yeah yeah
Yeah yeah yeah
So many stress that I'm going through
But I believe say blessings still go come
When the money comes I want no issues
Make I fit do wetin all my people want
Answer my call dear father
Komo inuwa malo fiwapa o
Do I need to send my aza ?
Tell me make I know yeah
Hello Father
Me I want this Raba
Wa damilola titilailai
Biko show your power
Your power o
Hello Father
Me I want this Raba
Wa damilola titi lailai
Biko show your power
Your power o yeah yeah
Dear father
I know you're listening to me
All my supplications I render unto thee
So help me lord