Energy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Still the wild boy wey dey sit on the wheels,
Many OGs know say I dey kill,
The meek shall inherit the earth - and a mill + more I dey need man for settle some bills,
Naturally I be the calm type dem,
Calm type dem dey dey take do dem,
Take do dem then dem ji33 dema eye,
K3 ephonu ko okpo jiku oh my guy,
No less settle for no less,
I try to keep it simple no stress,
The word of the Lord be my OS,
Chris K to the wiase no posters,
The needle in this roughed up town,
E hard most times but I won't back down,
I dey grind till I clock that pound,
3vinye m3 ka kpefuo oh I dey love that sound.
Ebe GOD wey dey hold my energy,
Mpaebo nkwaaa ne me remedy,
No time I get for the enemy,
Sober minded no Hennessy,
Ebe GOD wey dey hold my energy,
Mpaebo nkwaaa ne me remedy,
No time I get for the enemy,
Sober minded no Hennessy,
The way I dey look for green in this state of gold,
Is it a moving screen or a pick and roll,
Make I move to the other side of the road where the Grass is Green and a field of rose Nigga,
You ain't never seen what I've seen I done seen hot niggas waxed out cold,
Gak3 dey meny3 nene ma mie j3 gome fefiadey nyenku wu man must grow,
Stand up man up for your own,
How could you give out seed and pull out on your own,
I dey build my own,
Somebody find me that nigga make I bizz am how many days he build Rome,
Secof - I dey taya for this road,
And for this side eno be easy say you go blow,
Ebedei mako gaa ve n3 put me on m3b3 cho,
Big man aleke ega m3leo,
Ebe GOD wey dey hold my energy,
Mpaebo nkwaaa ne me remedy,
No time I get for the enemy,
Sober minded no Hennessy,
Ebe GOD wey dey hold my energy,
Mpaebo nkwaaa ne me remedy,
No time I get for the enemy,
Sober minded no Hennessy.
Yh Yh,
Chris K.