No Phor ft. Pawa Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Steady man flex I gat no worries
I live free
Take a few shots and am happy to roll my weed
And when I step out I know all the girls dem feel
They wan Dey with me
They wan to know me
Just touched down ur town
Sport cars like Ten
Back then when e no dey
I got no sleep at 10
I know its not easy
but don't accept defeat
Always stand on your feet
I know sure we gon win
Focused on my thing (focus)
Stacking up with my gees
I don't fuck with no-nonsense that try to get on my way
Vvs on my neck
Iced up on my wrist
I deserve all of these
Am grinding hard for my needs
Tell them say make e no Phor
I've been on my grind me I no dull
24-7 me I Dey work
Me I no dull , me I no dull
Opolo don fall
You and guys you don fuck up
Wey that girl make we come dey go
Dick in her head like she fi okun so
Na here pawa dey
I trap everyday make sapa clear the way
Can't stop me eh
Am here anyways
Chase the bag by any means
Listen down even Christian's lie
I live my life and I live my rhymes
Goddem lil nigga
Went back to scamming lil nigga
Like I said lil nigga
Nigga am stress lil nigga
Took the Benz send me back to the trench but still am blessed
Tell them say make e no Phor
I've been on my grind me I no dull
Twenty-four seven me I Dey work
Me I no dull , me I no dull