Make My Parent No Cry (MMPNC) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Hmmmmm
Hmmmmmm
Badboydeyemi
Ahh Ahh
Kin ma fi ojo olojo lo
Olorun miofe
Dem be wan kiII me but olorun ni oje
Things Wey dem no fit do for me
I dey Do for them
Niggas wey dey snitch
Mio kin bawon Shey ore Rara
Make i no Die make my parent no cry
Cause I be young boy
Wey just dey try survive
Make i no Die make my parent no cry
Cause I be young girl
Wey just dey try Survive
As many dey give birth
And some still facing death
If you can't keep secret
For this life you go learn
People wey promise help
Dem snubbing all my texts
Dem go make mouth chase clout
Dem just wan follow trend
Don't trust nobody
Even people I call my friend
When money finish
Dem go start to love you less
Kin ma fi ojo olojo lo
Olorun miofe
Dem be wan kiII me but olorun ni oje
Things Wey dem no fit do for me
I dey Do for them
Niggas wey dey snitch
Mio kin bawon Shey ore Rara
Make i no Die make my parent no cry
Cause I be young boy
Wey just dey try survive
Make i no Die make my parent no cry
Cause I be young girl
Wey just dey try Survive
Ti Adura mi ba ti gba ye
Emi ma bere mole moma jojojo
Do re mi Faso lati do do do
Making money be the ko koko
Kokoko ooooo
Kokoko oooooo
Make dem no see me cry
Make dem no see me cry
I just want to survive
I just want to survive
Hmmmm hmmmm
What's up gifted