Jaiye ft. Kina Boi Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
As I dey go jeje on my way
I no dey cross my lane
Dem say make I dey my dey
Ibiti ma de moma de
I know Baba God mashe
Uhn
Enu ole se
I gats to hustle daada
So dat I can get more pay
....
I gats to count this dollar
All of my guys are ballers
The way dem count this naira
Emi gan fewa Tesla
Hmmmmmm
Emi gan fewa Tesla
Bose foreign Bose local
Emi Fe jaiye o
Mofe jaiye o nana
See many many things mama said
And me I gat a lot of things to say
Say am steady on my hustle e go pay
So I pray make my matter no go dey on delay
Uhhhh yee woni won soro
And me I know send koma soro mi loor
Giving u vibe fine bobo
I pull up in a melody e de ma gbo dodan
Remember 009 is the number
And I go be attack and defender
No matter Wetin u talk I go stand out