
Tribute to Mohbad Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Justice justice justice
All we want is justice
Justice for the youth
For mohbad oba imole
You see these life wey you come
As you dey plan make you top
I still dey wonder why some still dey plan make you no long
As you k*** am wetin you gain
The boy just wan grind to put food for plate
Aye wada koma sayemo all we want is justice for imole
Rest in peace my bro
Oba imole mohbad
The street will never forget you
Arinako doju ala
Till we meet again my brother
You are a legend bro
Wetin really pain me pass
Imole promise to give me verse
Make them hear me for the universe
All these evils no even think am twice
Now wey them don k*** Mohbad
When i hear he almost give me heart attack
He even make am hard for me to trust a guy
We no go rest until them do the right thing
Segestino iyanu masele
Murphy chan lowa nbe eyan hf boss
Mark 4 eyan ola banks
Ola Richie
Icebeat lose eleyi ema jeyen lo non
Emalo gbagbe oo justice for mohbad