![Freedom](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/27/77015c1cb4414b7daff6264b2ba8412f_464_464.jpg)
Freedom Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Paramanchi
Harara hororo
Hororo harara
Harara hororo
Hororo harara
Eye never see
Eye never see
Tell me wetin
Eye ever See
Eye never see
Danfo for Yankee
Eye never see
Eye never see
Eye never see
Eye never see
Tell me wetin
Eye never See
Many hide for ship
Run go oversea
Eye never see
Eye never see
Eye never see
Eye never see
Tell me wetin
Eye never see
Fourteen year old
Girl get belle
Na her uncle
Haa haaa haaaaa
Me I just run my race
I no look uche face
Make you no
Dey underrate
Me I no be under age
Oya make I talk am
Me I must talk am
Many people career die
Wey wan be like beckham,
If you think say I dey lie
Make you check am
You must last card
Before you check am
Many people no wan
Work hard
Dey wan chop am
You know wetin eye
Don see
For the dollar
We dey fight for freedom Mandela
We dey fight for freedom Mandela
Eye never see
Eye never see
Tell me wetin
Eye ever See
Eye never see
Danfo for Yankee
Eye never see
Eye never see
Eye never see
Eye never see
Tell me wetin
Eye never See
Many hide for ship
Run go oversea
Eye never see
Eye never see
Eye never see
Eye never see
Tell me wetin
Eye never see
Fourteen year old
Girl get belle
Na her uncle
Haa haaa haaaaa
Me I just run my race
I no look uche face
Make you no
Dey underrate
Me I no be under age
Been through a lot
In my life life life
Come this far
Cannot stop stop stop
Life give smack down
But me no tap out
Many people hustle
For the money ja paa
Remember kinta Kunte
Slave trade was a big deal
Martin Luther king
He was the voice
For the people
Haa haaa
Mama Africa
Pray for me
Somebody talk to me
My angels fight for me
Mama Africa
Pray for me
Somebody talk to me
My angels fight for me
Fileee
Harara hororo
Hororo hararara
Thank you