![You](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/27/d6e6abbd936e4403b912f39ea964c0b3_464_464.jpg)
You Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Sunrise in Paris you know bonjour
Yes imma (pull up)x2 for you
and imma double the run for you
I go do anything I fit do
You know I do everything I do
Just to hear you say yes I do
and imma double the run for you
I go do anything I fit do
cos your lolo e dey popo
all my bukata I fit to borrow
to get you byebye to my sorrow
you go be Julie and I be the Romeo
my Darego girl Ronaldo
other ones try but you give them leggo
I enter my jersey shirt number 7
me sharp guy say I shoot my shot o
for you for you
(never ever leave your side)
for real for real
(oh let me lean)
on you on you
(I'll never ever leave your side)
for real for real
I don mezebu (ah yeh yeh)
I go back up stand up no dull no foh
use everything wey I get to set-up
any guy wey try to trespass fuck up
even for the place wey you dey won mo
lock up no talk the feeling is too strong
say I no go ever leave you alone
leave bad belle make them carry their talk
no mind them dem just dey envy the love
cos your lolo e dey popo
all my bukata I fit to borrow
to get you byebye to my sorrow
you go be Julie and I be the Romeo
my Darego girl Ronaldo
other ones try but you give them leggo
I enter my jersey shirt number 10 o
me sharp guy say I shoot my shot o
for you for you
(never ever leave your side)
for real for real
(oh let me lean)
on you on you
(I'll never ever leave your side)
for real for real
I don mezebu (ah yeh yeh)
me I no go leave your side
and I wanna be your man
baby make we dey for life