Life Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
E no fit deliver i no send
You no fit con dey yarn me nonsense
Straight forward I go and I no bend
Life fun ra ra e lo bend
As I dey soliloquies I no tell
Many people lack conscience
You see me dey hustle you dey vex
When I make am na you call me first
Action
Brakatata ka ma gbe
It took me 90 days to get in back in action
If you see another day better you embrace
Omo no con dey fraction
Nobody fit to relate till I communicate, broken o da bi fracture
Ify don't dull me I no dull and I no fit dull
Life na dice rolling like bicycle tire
Eye no dey qualified to shalaye wetin he see for the grind
Omo no be chice
If I slide Omo me I rise like garri lebu abi rice
Omo many cries after they deny me
How many try
Many sacrifice
Many plans wey fail
But we dey push like we dey labor
Omo Lanke saragiri ju adelebo

Ahn trouble trouble
Trouble trouble
I see trouble
E pain me
E pain me
E pain me
But oje ni
Won ti ro pe mi o ni action