
Enjoyment Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
This song is not currently available in your region.
Try the alternative versions below.
Alternative versions:
Lyrics
Enjoyment - Kendickson
...
All I do is Faaji!
Sip some wine and enjoyment!
It′s chips the insane producer
Shea make l yarn something
Only me feel my pain
Only me see my struggle
Na me Dey see all things I Dey face in life
No body follow me
I no fit reason life
Plenty things way dey full man head
But if you think too much my guy you go loose for Lagos o
Now All I do is Faaji!
Sip some wine and enjoyment!
Me no get time for any long talk
Me no get time for any nonsense
All I do is Faaji!
Sip some wine and enjoyment
Me no get time for any long talk
Me no get time for any nonsense u know
Ohoohoho
Ooohho
Ooohooho
Faji!!!
Nowadays I cool down
Tryna get my groove on
So many matter i reason way gimme goosebumps
Me no fit to lose now cuz I pay my dues all
I Dey comot myself from inside confusion
I say dem dey feel me when I pull up
Looking fresh and clean when I got my louis V Boots On
Girl dem hanky panky for the function
Every night we Dey disturb
Now All I do is Faaji!
Sip some wine and enjoyment!
Me no get time for any long talk
Me no get time for any nonsense
All I do is Faaji!
Sip some wine and enjoyment!
Me no get time for any long talk
Me no get time for any nonsense u know
Ohoohoho