Prodigal Son Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
LONDONAL
I no b prodigal son,oun tímaje nimò n'baká
Na why I commot trenches ,E no easy for my papa
I gotta hustle for myself cos,Míolènikon tímo n'Sabá
People wey suppose to help,Gbogbowon tikálá
I no b prodigal son
(Emá kàmí mówon)
I no b prodigal son
(Emá kàmí mówon mò n'ké ooo)
I no b prodigal son
(Emá kàmí mówon mò n'ké ton ton)
I no b prodigal son
Ema kami mo won
See
Normally pessin dey tire But devil na liar
The life am fk** into No be wetin i desire
Lójú yín mo ti high But mentally am higher
Wèrèy tí mummy fi pàsón yo n'kékeré kù sáyà
Thinking about the good old days When I was happy
Cracking jokes at night with mummy If not with my daddy
But suddenly,Living became surviving
How everything happened to me Just con be like magic
At a point I was lonely and left by myself
I represent the proff with no books in my shelf
Couldn't sleep at night, Tacenda dreams in my head
Losing myself already instrumental na the Med
Whenever I feel like stopping Then I reason why I started
Àwon ibi tíoda tímodé Kò wèmi noh kin yabè
Shebi na this hustle mo r'awon Nigga tó ralè
Timbá rónti ilé tí moti wá okòn mi òkin n'balè
I no b prodigal son,oun tímaje nimò n'baká
Na why I commot trenches ,E no easy for my papa
I gotta hustle for myself cos,Míolènikon tímo n'Sabá
People wey suppose to help,Gbogbowon tikálá
I no b prodigal son
(Emá kàmí mówon)
I no b prodigal son
(Emá kàmí mówon mò n'ké ooo)
I no b prodigal son
(Emá kàmí mówon mò n'ké ton ton)
I no be prodigal son