Tribute to mohbad Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2023
Lyrics
Aye, yeah, Zaddy Pondes
Omo for this life, no trust anybody o
Your best friend, fit go turn your worst enemy o
So I keep my circle small, bro
Cause more friends, more enemies
Celebrate me, when I dey alive na
No be when I die you go dey post RIP
Celebrate me, when I Dey alive na
No be when I die you go dey post RIP
Ahn, I am on a silent mood, but beast ni mi
Mo le cause violence, but peace ni mi
Imole, rest in peace
Justice for mohbad let's take it to the street
Wetin Dey sup why was the burial so quick
No autopsy, Shey una Dey hide many things
Person die today, tomorrow una just bury am
Oh my God, I'm so sorry my bad
Depression is real, if you no go you no go know
Oppression no good, if you pass me show me the road, na
Why you dey bully me? Because you pass me
Imole no worry God pass dem
For this life, everybody go die bros
Nothing follow you, come
Nothing go still follow you, go bros
For this life, everybody go die bros
Nothing follow you, come
Nothing go still follow you, go bros
Please just help me I don't want to die
He's dead, mohbad, mohbad ahnnnn ah
TimbalandClone
Written by idika Samson onyedikachi