
Kosere Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Play my tape tonight
Many things I wanna say
Many things many things many things many things as e dey go
I paranoid tonight
This is how I want to play
This is how I want to play
Chilling
Dem use me, oh no
Deceive me , blisters my body
Oh why o why o why
Dem use me
Deceive me, do me yagayaga
Oooooo
Kosere
Kose kosere
Kosere kose madu
Kosere
Kose kosere
Kosere kose madu
Shanu mitu
Oh malaika Jo shanu mi fun ota mi
Cos mo laju
Dem try put sand sand for my eyes
This too Sha pass
I know I know I know I know God no Dey sleep
Victory at last
Oh malaika Jo shanu mi fun ota mi
My brother look at how we've gone far
Too many too many gallop
But still we Dey run fast
Oh no no no
Kosere
Kose kosere
Kosere kose madu
Kosere
Kose kosere
Kosere kose madu
I'm looking sharp
Dem wan blind eyes
Dem try more but dem Dey lie
Dem wan kill my potential
Dem try their best but e no work
But i'm better than dem
So many many many things
Wey dem like
But i'm better than dem
Doh dem try rub me
Na the money I Dey find
But am better than dem