![Almighty ft. Zaddy Ace](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/23/abb349ba5d0943eb860fbaed9f87c908_464_464.jpg)
Almighty ft. Zaddy Ace Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Almighty - show me your love make i cover things
I don fight Raba since
Me I no wan for this poverty poverty
Mmmmmm
Mofe jere omo lodo mummy mi - if I wan fall baba God got me - and I know say he go cover me mmm
Baba bamishe - me I wan rich pass dangote
And even if i fall make you elevate me
That's why my music be motivating
Awon Iya mi joor - eledami Malo sun lor -eledami Malo sunlor - sunlor say I dey for this place na the grace of God - anything I need I go pray to God
Almighty - Almighty - say na your grace dey cover things
I dey bomb
I dey work
Me I no relent
Thank JAH seh God dey
Kori mi maje ki n sho re she
For my life
I don’t wanna regret
Thank God seh God no be man
Excuse me my way make I pass
And no be seh I dey run too fast
Buh many things dey bother my mind
Kori mi mashe mi lakoti letaa
Lati kekere i play instrumental
I dey try do my thing my way
Baba loke shomi make I win