Believe speed up Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Hm naa pe Omo ye
You think say e Dey easy
To become a man for oju elegba
Hmmm oh nah , nah nah nah nah
And for this country
Many spend money like say
Nah paper
And boy don dey Para oh o
See everyday for the thief o
One for the owner
God come and run am
Make my owner
No be like a thief
Lola oluwa, ni mo gbadura
Ki omo eleran mi , ma je eegun oh o
And I believe one of this days
I know money go come
Believe one of this days
Wan to ma ma ri wa ma fo
Believe one of this days
I know money go come oh
Believe one of this days
Wan to ma ma ri wa ma fo oh o
Chai They say the boy no try
They say the boy no sabi
I no dey take their vibe
I just dey give them toto ri
Some people no get joy
Some people sorrow
Won gbori won gbori o
And I say Baba ma gbagbe mi
Ma gbagbe mi
Mo de ti n duro
Ma gbagbe mi Ma gbagbe mi
And I say Baba o ma gbagbe mi