![Run Go ft. Hnykxn](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/20/42243213bb194173a9b69b948f938f69_464_464.jpg)
Run Go ft. Hnykxn Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
Run Go ft. Hnykxn - Dicey
...
(oh oh oh oh)
(Dicey dey for you)
I put you for speed dial
You and me no deny
But I catch you for inside
One corner with another man
She said, do you love me?, Don't look back
Forget and lets live life
I know you want me back, So life must go on
I know and believe that you're aware
Say if I leave now you fit ment
Forget yourself and end up
Falling in the wrong hands
Trust me, you need me where you are
I'll be here I'll pick you when you're down
Said just forget of breaking up
Cause, E no get anywhere where you wan go, or run go
Where you wan go? run go
E no get anywhere where you wan go, or run go
Where you wan go? run go
(where you wan go)
(where you wan go)
(where you wan go)
(where you wan go)
(No go run go)
But if she won go, me she pack go
I no dey beg kele cuz my heart is on froze
And if she won stay, make she compose
I get like six kele wey dey back dey find me
Dey find me, but I no dey mind dem
Only you no one else fit compare
Look stunning with the clothes, But you’re better undressed
You against them all And it’s not a contest
Check results, Straight As no Fs
So my lady oo
Whenever I need you stay close
You bring peace to my mind and soul
To my mind and soul
So my lady oo
Whenever I need you stay close
You bring peace to my mind and soul
To my mind and soul
Cause, E no get anywhere where you wan go, or run go
Where you wan go? run go
E no get anywhere where you wan go, or run go
Where you wan go? run go
(where you wan go)
(where you wan go)
(where you wan go)
(where you wan go)
(No go run go)