Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Steady on it

No holiday


Where will I be if it's not my music

Where will I be if it's not my hustle

What can make I grown man cry

What can make a grown man think

In the middle of the night

Money

Focus

Got my eyes on the bag

And I'm getting bonus

Even before I talk I know say them know us

Shawty ain't no stress

If you stress me

I be unto the next

Normal normal I be bad guy

Wey dey make your kele won dey shine eye

I like the way you shout when you come for me

Look me in the eyes

Tell me am the only one

Oginidi


Me I be believer ah

But dem no believe me

So I give unto caesar

What it's caesar's oh

Sometimes I reminisce

Why I go plenty enemies

When I am just down on a low

Smoking amnesia

Mo lowo

Moti lowo oh ah

Ipolowo

Won ti na

Won ma sanwo o

Mo lowo ah

Ma lowo

Ipolowo

Won ti na

Won ma sanwo

Me I won dey flex everyday like say na christmas o

Make the world listen to my whispers

Make e be like say I dey use jazzz o

Coz I don stay so fly shey na witchcraft o

Ipolowo

Ma lowo

Ma lowo

Onor woti sowo


Nothing sweet pass say money don drop

Me and you go dey together we no go drop

Come rain

Come sunshine

Abu m Oku na cha na abani

Same time m na like kwa ije abani

Am getting money

And I won't stop getting

We dey inside hilux we dey go quilox

Blowing trees

Who won check am

Go chop pinut


Me I believer ah

But dem no believe me

So I give unto Caesar

What it's Caesar's oh

Sometimes I reminisce

Why I go plenty enemies

When I am just down on a low

Smokin amnesia

Mo lowo

Moti lowo oh ah

Ipolowo

Won ti na

Won ma sanwo o

Mo lowo ah

Ma lowo

Ipolowo

Won ti na

Won ma sanwo


Otega kanyabi o

Jogbo street o

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status