Blind Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I don dey sharp cutlass
I don Dey sharp Dey wait make you do banza
I don Dey clear my grass
I don Dey clear my grass
My life is action packed
My life e be like cylinder wey get gas
Na you Dey off my light
Na you Dey off my light
But this year (this year)
E nor fit be like last year
When dem take light I go on gen
Leave am till like past 10
Somewhere (somewhere)
Something wrong somewhere
She say something I gotta tell you
I say baby there ain't no issue
Cause I already know
I already know
I already know
I already know
I already know
I already know
I already know
I already know
Oh she say it's okay baby ready to fire down
But I'm blind you see
Cause I know you're getting ready to run me down
I Dey wait o make you do me dada and calm me down
But you're blind you see
So I Dey okay the blues and ragga to hold me down
But This year (this year)
E nor fit be like last year
When dem take light I go on gen
Leave am till like past 10
Somewhere (somewhere)
Something wrong somewhere
She say something I gotta tell you
I say baby there ain't no issue
Cause I already know
I already know
I already know
I already know
I already know
I already know
I already know
I already know
But I'm blind you see
I know that you're ready to run me down