All DRY ft. Tega Boi Dc & Old Taker Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
All DRY ft. Tega Boi Dc & Old Taker - Edo Zamani
...
Edo Zamani
Benin boys de para o
All this squad them cost normally o
Ajala dry anyhow o
Toryye
As the party done drop for Benin
All this Benin boys done come with benz
As them never jam that dorime,
You go no say SG boys no dey for here…
If no be bitcoin receive I no wan hear
Me self I be wayward pikin
Only language wey i de speak
Click next and send it to the same address
See
Omo if he no play, if he no play
You go no say Benin never shake
Omo if he no play, if he no play
You go no say SG boys never dey
See
You for like change update as your update no come sure again…
You for like change position as the table no gree turn again
But inside there as the money come drop
I come pull up on expensive ride
But inside there as the money come drop
I gat pull up on expensive shit
Say
Me I say
All dry
All dry
All dry
See
The house and the cars all dry
Everything I wear all dry
See
Me I say
Hundred
All dry
All dry
See
My squad them lit
All dry
My guys them Matt
All dry.
Me I say
all dry
All dry
All dry o
My house and my cars all dry
Everything I wear all dry
Ah me I say all dry
Tega boy
On a Friday night we are outside
Squad de one side
Bandit de inside
Eh believe o
You suppose fear Wattin you nor no
Double trafficator
Convoy level
Oga police Wattin sup
Evidence de
Wattin we one come talk
Buh nah only me find my money
Why you wan come join me flex my money
Then the matter bust
I see my squad all of them run
But all dry
I Matt
Onto money de the account…
Even kpor kpor self de feel my swag
Eh buh wait o
See
No be by ten thousand squad if problem cast
Them go fit Matt
No be by ten thousand men if everywhere cast
Them go fit stand
Me I say
All dry
All dry
All dry
See
My squad them mah lit
All dry
My guys them Matt
All dry
Ah me I say
All dry
All dry
All dry
Big boys them de like my vibe
See the girls them de like my vibe
Ah
Me I say
all dry
All dry
All dry
My squad them mah lit
All dry
Everything I wear
All dry
Ah
Me I say all dry
All dry
All dry
All dry
See
My squad them mah lit
All dry
My guys them Matt
All dry
Ah me I say
All dry
All dry
All dry
Big boys them de like my vibe
See the girls them de like my vibe