
Party Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Pon pon pon pin it down
All my guys dem no dey dull am
We get am we dey spend the raba
Dollar bills
Dem no dey keep am
Shayo no dey cause casala
Okemute wey no know maraba
Put body take am ta ta ta
No go mind if na one million dollar I troway
Like this
Rewind that
No go jonze oh
You like that
Many many henne
Party don start
Call your friends then come online
Like this
Rewind that
No go jonze oh
You like that
Many many henne
Party don start
Call your friends then come online
You never ring my phone
When the money never dey
You tell me say I slow
Omo when the raba never dey
When the maga never pay
And the mama dey delay
When rain rain go away
Rain rain come another day eh
Like this
Rewind that
No go jonze oh
You like that
Many many henne
Party don start
Call your friends then come online
Like this
Rewind that
No go jonze oh
You like that
Many many henne
Party don start
Call your friends then come online