Rizz Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
Uhn na na
Hmm hmm niya uhn
Hmm hmm niya uhn
On it!
Mad steeze, Big steppa'
I no need dey spend my raba
Before i chyke girls, collect number
All of them barnies dey my corner
I do this on a daily
I fit pull up on your bitch in a chevy
Rocking Giuseppe Zanotti
Your girl can't say she dunno me
Th-Th-Them shawties know, when i pull up in the club i spend
Omo I no get time for pretense
Omo all the clout talks, me i no send jo
Your shawty know say na me gan be the man
I fit put her body in a benz
I fit fly her first class down to france
(Kalo jaye-jaye-jaye) Kalo jaye oh, jekalo jaye oh
(I'ma take her away-away-away) Away oh, I'ma take your girl away oh
(On a monday, thursday, sunday) On a monday oh
Idgaf! (Everyday we be balling)
I no carry come but i must carry go
I can easily pull a girl like-e rubi rose
That shit got me feeling high and feeling low
"Wetin i dey do with my money?" me sef i dunno
Th-Th-Them shawties know, when i pull up in the club i spend
Omo I no get time for pretense
Omo all the clout talks, me i no send jo
Your shawty know say na me gan be the man
I fit put her body in a benz
I fit fly her first class down to france
(Kalo jaye-jaye-jaye) Kalo jaye oh, jekalo jaye oh
(I'ma take her away-away-away) Away oh, I'ma take your girl away oh
(On a monday, thursday, sunday) On a monday oh
Idgaf! (Everyday we be balling)
Your girl be turning me on
And i wan kponkiriyan
Yeah she go kponkiriyan
Yeah we go kponkiriyan
Kponkiriyan
Shey we go kponkiriyan?
Shey we go kponkiriyan?
Ahh too real, too real money plenty for my hand mehn
I no even sabi wetin to dey use am do
I don carry women. I don, go boat cruise
I just dey tired of this lavishing lifestyle mehn
Luxury don tire me
I wan dey live like normal people but e dey hard
Cos i no fit lie, the money just plenty
Nah Mad steeze