ONE DAY Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Skido
They must hear me!!
I say one day i go blow
Mo ma lo mo won lowo (mo won lo wo)
Say you better leave them
They never know pe mi ni baba won
(Baba won) ..
No be today i don dey bo oo
(Bo ooo)
E don tey way mi dey flow o (flow o)
My kind of music lo mo ri won wu (Ri won wu)
Say mi go blow one day eh
Say mi go shine one day eh
I go comot for hood, turn too big boy
Spending everyday eh
I go comot for hood
Turn to big boy, spending everyday Eeh!
Eh e eh,
Eh uh uh uh uh uh uh!
Hmmmm!
(Ogbona feli feli) ha
Shay be nah person born star boy e Eh e !!
Shay be nah person born bill gate eh E! (Eh e!)
Shay be nah person born mi too e eh E!
Uh uh uh uh uh uh uh
Eh e eh
Eh e eh e eh eh eh
Say mi go blow one day eh
Say mi go shine one day eh
I go comot for hood turn too big boy
Spending everyday eh
Say mi go blow one day eh
Say mi go shine one day eh
I go comot for hood turn to big boy
Spending everyday eh
I say i no go fake aaaam oo
Untill i make ammm oo
Nah person way work
Nah him go chop
Monkey no go work
For babo to chop
I don hustle so i must to flex
Eeeeh!!
Eh eh eh,eheheheheheheh
Uh uh uh,uhuhuhuhuhuhuh
Dem say we no go make am
O di dan dan..
Uhnnnn!!
I say one day i go blow
Mo ma lo mo wan lowo
(mo won lo wo )
Say you better leave dem
Dey never know pe mi ni baba won (baba won)
No be today i don day bo oo(bo oo)
E don tey way mi dey flow oo(flow Oo)
My kind of music lo mo ri won wu (ri won wu)
Say mi go blow one day eh
Say mi go shine one day eh
I go comot for hood, turn too big boy
Spending everyday eh
SKIDO !
They must hear me
They must hearrr mee!!