Am Broken Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I will give pleasure
Is your boy Skarz yeah oh na
I wake up for middle of night
As I turn my back I see Yoruba demon
I say what is this eh
You wan buy my soul abi you wan thief am
Oga who is your boss
If you need my soul brother esta vendido
If you price you must buy
I open my eyes to see....
They hold my gaga
On my data
Light my loud
But not going higher
You think you badder
They call my baba
Heart dey freeze inside fire
I don dey tier
I sip mmaya
I no need love when we talking cheddar
Pounds and dollar
N Mandela
I don craze go and tell our father
I wanna shout eh
But my heart is weak
My mind e became weaker
I wanna love oh
But the one I love is gone she dey under
I wanna fight eh
But my hands na girl she say she don tier
So I fall I go rise eh
As long as say na me munachi m so
Mama call my phone
She tell me son
What is it
Why you changing tone
I tell her ma
Jesus Christ
Eyes are weak
Are my going down
I need your help
Save my soul
Pray for me
Body don dey change
Wetin I see I no fit talk
Wetin I know only peter knows ah
Ojoro joro
Mmh sentimental okoro koro
Living la vida lolo lolo
Follow the like river follow
Follow na
Eh so my sono
Shey u dey feel my sorrow sorrow
Doing the devil ojoro joro
All of the dream I borrow (I borrow na)
I wanna shout eh
But my heart is weak my mind e became weaker
I wanna love
but the one I love is gone she dey under
I wanna fight
But my hands na girl she say she don tier
So I fall I go rise eh
As long as say na me munachi m so
I follow Jah Jah Jah
Ole wa wah wah
My heart on fire fire fire
Peter bia bia oh bia
Them judging mua mua mua
Thinking far far far
My muana na na na
Einvik ayuda eh ayuda
Hmm obere
Obere daddy obere
Obere mercy obere
Obere daddy obere mommy eh yeah