![I Want Peace cover](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/08/e760abcf69ce452fb536237b088ff9e7_464_464.jpg)
I Want Peace cover Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Fatimo
This your matter don dey boil a man up
Ewoni question e bi mo lo lana
You should let me know if ain't do more
Baby
O fe mo
Can't I speak jeki n soro
I comot yesterday oni mo lo gbomo
When you gonna stop this your behavior
Tell me
So baby just stop that
I'm talking to you, you should not talk back
You think I dey give you format
Believing in me why e come so hard
Say I remember way back
First week when we started be like sugar
Why the vice versa
Haven't started talking you say I dey talk trash
Shey you dey see eh
The anger you dey unleashed eh
E better make you breathe eh
Cuzz baby me I want peace eh
Me I no believe eh
Wetin you dey unveil each
Me seff I no go gree ehh
Cuzz baby I want peace eh
Shey you dey see eh
The anger you dey unleashed eh
E better make you breathe eh
Cuzz baby me I want peace eh
Me I no believe eh
Wetin you dey unveil each
Me seff I no go gree eh
Cuzz baby I want peace eh