![SHIFT ft. Dimo](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/10/19/da09de0c3ab4487c82ca27ab1fb44f14H3000W3000_464_464.jpg)
SHIFT ft. Dimo Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Everbody say they know me now
Yeah, like a kpoli now
Dimo
Back in the days, all I gat was jeans and polo
Suffer no be good thing, sapa spoil the neck of my polo
E drag am like colos, Mobilize me, dey carry me go where I no know
God no be Sunday Igbowo, to ba ja fun e ko ni gbowo
Okay okay, nisin mo wa loke loke, reply epistle with Ok, make dem shift
I'm on my way, my cheque no dey bounce, zoom zoom faraway otilor
Blessings wey be like rituals, dem dey only see my visuals
Dem no get access like one bank wey I know, standing ovation everywhere wey I go
It's just funny how, everybody say dem know me
Me wey be say dem dey owe me, me wey be say dem no dey treat like hommie
I been on my worst and nobody notice
Alhamdulilah, God Is great
Blessings on blessings, no disgrace
Patek on my wrist, Hermes on my waist
Steady holiday, got steak on my plate
Hey
Shift, commot body joor
Commot body joor
Shift, commot body joor
Commot body joor
Shift, commot body joor
Commot body joor
Shift, commot body joor
Omo commot body joor
Everbody say they know me now
Yeah, Like a Kpoli now
Shift
No intro, omo make i rap
When i'm done stating fact, then i'll take a nap
Follow who know road, if dem thief your map
No go lost for jungle, monkey go knack you slap
Men de para, naso men still kala
Avoid me and Portable, too much wahala
No de bill me, there's no mahala
I no go beef you, but i go chop meat on sallah
Peer pressure go de make una de checkmate
We still de on board, we no rush we de check date
As e de hot, make you try share the update
No be when man die, you go de post say we don tay
Show me love, no be igbo be the matter
Fake love, real hate oga no play
Shift, commot body make way
It's Odinakachi
It's just funny how, everybody say dem know me
Me wey be say dem dey owe me, me wey be say dem no dey treat like hommie
I been on my worst and nobody notice
Alhamdulilah, God Is great
Blessings on blessings, no disgrace
Patek on my wrist, Hermes on my waist
Steady holiday, got steak on my plate
Hey
Shift, commot body joor
Commot body joor
Shift, commot body joor
Commot body joor
Shift, commot body joor
Commot body joor
Shift, commot body joor
Omo commot body joor
Everbody say they know me now
Yeah, like a kpoli now
Shift