![plenty](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/30/0051c49d3db44d2685d4eaf61db97920H3000W3000_464_464.jpg)
plenty Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Oh baby jen gbe e debe
Sign your contract I be agent
Tell me everything wey you want
I go get you the latest
oh baby jen gbe e debe
Sign your contract I be agent
Tell me everything wey you want
I go get you the latest
Omoge why you dey front for me
Wetin Dey cause all this totori
I just wan tap your hotspot, make I hold one
Kalaye le soji
I hear say you Dey share am for street
E reach me you Wan dey move funny
If I tell you i like you Na lie too
I go do you Johnny
Cos my eye don dirty
And I no like talk plenty
Make I chop your work
Use am hold body Cos my leg don heavy
Cos my eye don dirty
And I no like talk plenty
Make I chop your work
Use am hold body Cos my leg don heavy
It's plenty everywhere
Onome you carry very well
Say the way you carry front and you carry back
E Dey make my third leg swell
It's plenty everywhere
Onome you carry very well
Say the way you carry front and you carry back
E Dey make my head dey swell
Shey you know me as bjaylee
Got the first two letters from your chick (BJ)
And I know that she likes it
Cos her mouth is where she stores all of my kids
Make the sexy ladies jubadi
And all the boys spend the money
Cos we came to party and to faaji
Cos na one life we go live
So i say no stress, my brother no stress
Alaye no vex, no think am say no vex
Cos my eye don dirty
And I no like talk plenty
Make I chop your work
Use am hold body Cos my leg don heavy
Cos my eye don dirty
And I no like talk plenty
Make I chop your work
Use am hold body Cos my leg don heavy
It's plenty everywhere
Onome you carry very well
Say the way you carry front and you carry back
E Dey make my third leg swell
It's plenty everywhere
Onome you carry very well
Say the way you carry front and you carry back
E Dey make my head dey swell (KURONBE)