
MA BA TE MI JE Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Nwanne inanuzikwa ife na eme n' obodo now chai
Nna ilalu ula Ibulu egbe gi oh ndi ilo
Obodo itigo Nwanne nkeikpe azua
Otilo
Otilo adia asin ndo oh
E don go
Make I tell you wetin wan sub for my area
See water wan pass garri oh
My people make I yarn what Dey sub for my area
Betrayal don turn normal thing
Pesin wey you give all to fit to kpai you
Becoz of one slice of the cake
Keep your heads up when you walk in the streets
If you loose guard, you fit to collect
Nobi today yansh Dey for the back oh
Nkiruka make we hope for the best oh
Me no wan wahala,me Just face hustle
I Dey pray with my hopes up
Life is just a journey
I'm here to win a race
Make nobody step inma lane
Mi o ni ba ti e je
Ma ba te mi je
Mi o ni ba ti e je
Ma ba te mi je
Make you no spoil my own
Me no go spoil your own
Ma ba te mi je
Mi o ni ba ti
I no Dey fighting for anything I wanti na straight over
Make you no Dey fight me na jaa jehova
Na baba God Dey run am for me
E Dey run am for me
E don tey wen I been Dey pray for God to give me voice over
Many no believe say I go crossover
Them be Dey use me jangilover
Now I'm taking over
Baba mi oh
Mi o ni ba ti e je
Ma ba te mi je
Mi o ni ba ti e je
Ma ba te mi je
Make you no spoil my own
Me no go spoil your own
Ma ba te mi je
Mi o ni ba ti
Nobi today yansh Dey for the back oh
Nkiruka make we hope for the best oh
Me no wan wahala,me Just face hustle, I Dey pray with my hopes up
Life is just a journey
I'm here to win a race
Make nobody step inma lane
I no Dey fighting for anything I wanti na straight over
Make you no Dey fight me na jaa jehova
Na baba God Dey run am for me
E Dey run am for me
E don tey wen I been Dey pray for God to give me voice over
Many no believe say I go crossover
From Egerton now I'm running shows
Baba mi oshe
Baba mi
Mi o ni ba ti e je
Ma ba te mi je
Mi o ni ba ti e je
Ma ba te mi je
Make you no spoil my own
Me no go spoil your own
Ma ba te mi je
Mi o ni ba ti