My Mind Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
Melo!
Ahhhhhh
Your boy fame
Baba God e bless me eh
With the kind of money
Wey go stress dem eh
With the kind of money
Wey go shocker them eh
With the kind of money
Wey Dey blow mind eh
Baba oo
Oluwa say bless me eh
With the kind of money
Wey go stress dem eh
With the kind of money
Wey go shocker them eh
With the kind of money
Wey Dey blow mind eh
Baba oo
Make I ball
Make I ball
Baba oo
Gimme blessing wey go shock the world
Baba
As I grind I Dey pray for your grace
Baba oo
Gimme blessing wey go make dem shout eh
Make I ball
Make I ball
Baba oo
Gimme blessing wey go shock the world
Baba
As I grind I Dey pray for your grace
Baba oo
Gimme blessing wey go make dem shout eh eh eh eh
Money on my mind
Girl you still Dey for my mind
But the money on my mind
Me I cannot deny
See I Dey pray for your grace
Oluwa reason me
E dor tey I Dey cry
Make dem visit me
You use David kill Goliath
Use me kill poverty
Comot me from broke boys
Gimme my own share
Na everyday I Dey pray
And I still Dey work
Baba make my pucket full
Make e nor go Dry
E no bam say
We nor cor buy d Benz
coz fakers for this side nor wan try repent
Shey!
Baba God e bless me eh
With the kind of money
Wey go stress dem eh
With the kind of money
Wey go shocker them eh
With the kind of money
Wey Dey blow mind eh
Baba oo
Oluwa say bless me eh
With the kind of money
Wey go stress dem eh
With the kind of money
Wey go shocker them eh
With the kind of money
Wey Dey blow mind eh
Baba oo
Make I bull
Make I bull
Baba oo
Gimme blessing wey go shock the world
Baba
As I grind I Dey pray for your grace
Baba oo
Gimme blessing wey go make dem shout eh eh eh eh
Make I bull
Make I bull
Baba oo
Gimme blessing wey go shock the world
Baba As I grind I Dey pray for your grace
Baba oo gimme blessing wey go make dem shout ahhh
Money on my mind
Girl you still Dey for my mind
But the money on my mind
Me I cannot deny
Voices shouting on my head
1m dollar
How can I sleep when I know I need to hustle hard
Looking at myself
I dor belle full
Dat kind money wey go make my pucket full
Oluwa gimme dat work wey go change my life
And if the fakers wan talk make dem die for there
Dat kind money wey go make poverty die for life
Never again I no go see am for my life walie
Make I ball
Make I ball
Gimme blessing wey go shock the world
As I grind I Dey pray for your grace
Gimme blessing wey go make dem shout eh eh eh eh
Money on my mind
Girl you still Dey for my mind
But the money on my mind
Me I cannot deny
Baba God e bless me eh
With the kind of money
Wey go stress dem eh
With the kind of money
Wey go shocker them eh
With the kind of money
Wey Dey blow mind eh
Baba oo