No Chorus Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Hey shawty
Lati kekere ti wan ti bi mi
Way back in IB city
See they know me, ohh they know me
No chance for no Fendi offended
If you offend me
Cus Awon temi ke gan, Awon temi ... offended
Oh oh offended
So oh my baby
Ki lo require ki lo require
So you gotta believe in me
Let me tell you a secret
No be say loud Ibadan won ti bi mi
Say I get mouth i fit talk wetin pass me
And i no dey write me bad at writing
Me bad at writing
So that is why this song, ain't gat no chorus
Though am lazy on this one like am famous
And me power for my people Nakademus
Them believe say I know more
See i gat too many jagbajantis
My music dey high me
I don't understand why you wanna eye me
Tell me say am wise or you wanna whine me
You wanna whine me
So no time for no Fendi offended
If you offend me
Cus Awon temi kei gan awon temi ... offended
Oh oh offended
So oh my baby
Ki lo require ki lo require
So you gotta believe in me