
No Wam Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
This song is not currently available in your region.
Try the alternative versions below.
Alternative versions:
Lyrics
No Wam - Ajebo Hustlers
...
....
Who u dey think say u dy fool
Dey think say u dy do
ABi u think say I be ewu
For ur mind u be dey whine me
Who u dey think say u dey fool
Dey think say u dey do
Abi u think say I be ewu
If na lie wey u sef sabi lie
Me I dey lie and I over sabi die
Na when u catch me I go still dey denyy
If na cheat wey u sef sabi cheat
Me i dey cheat and I go dey rub u shii
And like a dj I put am on repeat
My baby wan dy change am for me
No wam
E be like werey dey the body
No wam
She free me go dey date my colleague
No wam
She still dey ask me wey the money
No wam
Lion no dy born goat make your mind dey
Tell Amina to compose
Wetin dey bring that kind plays
Aunty bukola dey like samankwe
Mammy water different from ogbanje
Plenty keep for the backstage
Based on the fanbase I no go take advantage
Let it be the very first and last day
Atinuke no go dey dull the package
(CHORUS)
Why so hard for us to keep it one hundr
ed
I go dey miss you but I say comot
The thing go dey vex me when u dey comot here
If no be all these issue e for nor dey
Laba laba gaba gaba
Carry all your problems buru gaba
Me I want to slide I dy suuru baba
Bring another kele I dn puru naba
My baby wan dey change am for me
No wam
E be like werey dey the body
No wam
She free me go dey date my colleague
No wam
She still dey ask me wey the money
No wam
(CHORUS)
.......