Patient Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Feelinggin feelinggin feelinggin
Feelinggin
Hmm
Many days many times in my life
If i tell you baby girl
Me i no fit lie
Dis your love dey do me many times in life
If I tell you Wetin dey my mind
You go say I dey lie
No evidence oh
No evidence oh
Wetin you carry carry Biggy like benz o
Implicate oh
In my desk oh
I don follow Porter
Follow eyin fence
Oh
Undress many everything
Everyday baby girl show my thing
Askin me shey na love make you no wanting me
I go give my love
I go show that thing
Baby girl make you be mah mine
Make I tell you everyday every life
I swear to God we go dey alright
I know say you love me
You want me make i dey alright
Come to me make i tell you things you never know before
I swear o God Omoge mio kin wa foh
Make you enter make you enter that kinafor
I don dey date you since you don dey wear pinafore uh uh
Hmmm
Mah baby oh
O kere oh
Mi o sere oh
Hmmm
Mah baby oh
O kere oh
Mi o sere oh
whiny down
Oya get down
Everywhere we go we go shut down
Whiny down do that
Anything you want I go buy am
Mama tell me say make I hustle make I go
Person wey no get money no dey denge pose
Me I just dey hustle
I dey grind make i nowo
Make poverty stop
Omo I must to l'owo ohh
Ahh ah ah ah
Ah ah ah ah ah
This is my story o
Only me know
Wetin I dey see oh
Ohhh
Mama tell me make i work, make i do
Me I no fit do Wetin Chinedu them dey do
Me I go wait
I go do Wetin i like to dey do
Wetin i like to de do
Me I no go rush myself make I no go overdo
Make I no go overdo oh
Hmmm
Mah baby oh
O kere oh
Mi o sere oh
Hmmm
Mah baby oh
O kere oh
Mi o sere oh
Wine down
Oya get down
Everywhere we go we go shut down
Wine down do that
Anything ou want me go buy am
Ahh ah ah ah
Ah ah ah ah ah