Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2023

This song is not currently available in your region.

Try the alternative versions below.

Lyrics

Tunani - Hixrael

...

Haaa

Woo

See

Callme Hixrael (One El Beatz)

#INSTRUMENTAL

Omo ologo dia

Sometimes i dey vex for myself as ano get money

Bad energy far from me

Carry away your billing from me

Mafun mi loruko tio kin se temi

Sometimes i dey vex for myself as ano get raba

Ma fese shaa Lai lowo okada

Pushing my P and you're unbother

Calling yourself my own brother

Soo me say

No vex if ano dey help you

Billing dey my table

So many times ano dey jeun sun

Sapa lo sa mu mi Gentle

No be say I dull too

Nah tunani make my head full

No vex if ano dey help you

Billing dey my table

So many times ano dey jeun sun

Sapa lo sa mu mi Gentle

No be say I dull too

Nah tunani make my head full

#INSTRUMENTAL

Afit ask make you shenk me

I kno how the matter be

Shebi iwo ko shani baba mi

At the same time ago change like arabic

Una go dey think say na magic

If a con get dem go gossip me

Dem go change my name say abi toxic being

E f'ile omo werey they will be insulting me

Who you help when you get eyin stingy being

Soo me say

No vex if ano dey help you

Billing dey my table

So many times ano dey jeun sun

Sapa lo sa mu mi Gentle

No be say I dull too

Nah tunani make my head full

No vex if ano dey help you

Billing dey my table

So many times ano dey jeun sun

Sapa lo sa mu mi Gentle

No be say I dull too

Nah tunani make my head full

#INSTRUMENTAL

Sometimes I dey vex for myself as ano get money

Bad energy far from me

Carry away your billing from me

Mafun mi loruko tio kin se temi

Sometimes i dey vex for myself as ano get raba

Ma fese shaa Lai lowo okada (Might Mix)

Pushing my P and you're unbother

Calling yourself my own brother

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status