
Bigg Bag (Psychedelic Vox) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I wan get money buy motor
Sapa no fit dey
Cos owo ti po
I wan get money buy motor
Make things dey sup
Sapa no fit dey oh
I got a big bag
Where dem make money
Make we join body make we gum body
Jo
Be my company I be somebody
Shey o mo mi ri
Jo
Me and you go make the pay (Pay)
Pay (Pay)
Jo
Hit up Omori to capture your body
Wey dey totori
Telli me what ya say
Baami bami loke
Hustle sotey I see something wey make me trabaye
Baami bami loke oo
I bustle sotey I get something wey make me trabaye
Omo me I no dey dey play huh
Because of my mama and my money (Yeah yeah)
Kon le dayanmo (Know person)
Me I no dey dey play huh
Because I wan be baller
And demo faster cos owo ti po (Yeah)
I wan get money buy motor (Uh wo)
Cos I got a big bag (Big bag)
Big bag
Sapa no fit dey where me I dey
I got a big bag (Big bag)
Big bag
Dey me I dey
Owo ti po
Where dem make money
Make we join body make we gum body
Jo
Be my company I be somebody
Shey o mo mi ri
Jo
Me and you go make the pay (Pay)
Pay (pay)
Jo
Hit up Omori to capture your body
Wey dey totori
Telli me what ya say
Baami Bami loke
Hustle sotey I see something wey make me trabaye
Baami Bami loke oo
I bustle sotey I get something wey make me trabaye
Omo me I no dey dey play huh
Because of my mama and my money (Yeah yeah)
Kon le dayanmo (Know person)
Me I no dey dey play huh
Because I wan be baller
And demo faster cos owo ti po