
ISE ft. Achara Man & Layydoe Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Ahn, jethro lion, yeah, yeah, yeah
Ahn, them dey ask me say
Them dey ask me say
Omo, them dey ask me
Them dey ask me say
Them dey ask me say
Omo, them dey ask me
Rasta where you come from
Them wan fi know why me keep the fire burn
Man ah rastafari son
No boy can put me on a run
They wanna know why nobody can con me
Why no babylon boy dem surround me
I was lost but jah jah done found me
Unu fi hear what I say
Ise, ise, I come from mbaise
Ise, ise oh, I come from mbaise
Ise, ise, I come from mbaise
Ise, ise oh, I come from mbaise
It's the jewel of the east side
Esi'm obodo ihe oma gbara gburu gburu
Ama'mihe kariri akari dika, owu udughu udughu
But you ain't gon play anyi na agukwa na puku
See the blessing is endless ekele diri chukwu uhn. yo!
Duty called, jay put me on a track
So i came with my arsenal you we no dey slack
Pep guardiola mood anyi abughi lager back
And the punch so heavy iga enwekwa heart attack, yo!
Wise men anyi bata mugu a cast ya
Steady on the grind anyi anuguha akpuru achiaa
Drop jams for the streets ya a catch ya
Pass me the shhhhh, ka'm light ya
I do it for my people country five wu my birth place
Ain't no anxiety mayne...we no dey fear face
But if you chuk head you go carry case
The matter long even you self go tear race
Anyi wu the gburu eji eme onu na igbo race
Now get it, get it
Nwanne biri ka'm biri
Mu na gi azo ga ha ebiri. anyi na akpata na billy
Ugwu eze bu giri giri. ha na emezikwe anyi nkiri
Ise, ise, I come from mbaise
Ise, ise oh, I come from mbaise
Ise, ise, I come from mbaise
Ise, ise oh, I come from mbaise
Continental five yah
That ah where me come from yah
Gwan ask about me dem know say me issa
Top shat yeah me never did fall yah
Awum nwa mbaise lighters up when you hear say
Me dey ya yah
We fullah energy that's fi life anywhere wey we go dem proud ah we boom
Me say top shot me dey
Sexy me dey
Vibes me ah gi dem
All ah dem we dey
Ah true we ah bigger and the wolla dem ah real
If ah money wey yuh talk boy it fuller inner yard
Ise, ise, I come from mbaise
Ise, ise oh, I come from mbaise
Ise, ise, I come from mbaise
Ise, ise oh, I come from mbaise
Ise, ise, I come from mbaise
Ise, ise oh, I come from mbaise
Ise, ise, I come from mbaise
Ise, ise oh, I come from mbaise
Would you, would you, would you rep?
Where you come from, come from, come from, come from?
Would you, would you, would you, would you rep?
Where you come from, come from, come from, come from?