Jaiye Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Hey hey
Comrade Noni
Jekanmo jekanmo
Jaiye moju ,Party all night
Keh Hennessy wole keh everybody feel all right
We up in the club tell dem make dem on the lights
na me Dey shut down na me Dey run the life
All the sexy ladies dem wanna be my wife
Mon Jaiye moju I no get time for sorrow Walie
Ma tele awon boboyen baby girl Omo na lie
Moni Kudi Lapo na me Dey chop the life
They call me fresh Yoruba boi cause am one of a kind
Shishe karakara everyday I Dey grind
No sleep for every-night na money me I dey find
Omo ope want to ball na why omo ope dey grind
Staking up the doe na the money Dey my mind
Anything you want tell me baby I go buy
My love for you no be lie Omo I love you die
Be my baby mama and let me take you to Dubai
Lale Friday mi okin sunle
Mo jaiye till Sunday
Lale Friday mi okin sunle
Mo Jaiye till Sunday
Lale Friday mi okin sunle
Mo Jaiye till Sunday
Lale Friday mi okin sunle
Mo Jaiye till Sunday
Mo dun lenu Gan won lami bi kopiko
Mo popular lati Nigeria Wo Morocco
Everywhere na shut down oya follow me Dey go
They call me black diamond emi leyan wande coal
Owo baba Imade eyan obo Davido
For this industry I no go give up I have to blow
Omo ope dan Dey fine now Omo ope dan dey go
Am the life of the party na me dey shut down the show
Jaiye moju every night beni je owo lotto
Everybody want to see me won fe ya photo
Am living my best life no be manual na auto
Enemies want my downfall awon asorosoboto
Awon omoge komije won lami bi butter
Anybody to ba be eti wan si gutter
Na money Dey my mind na the doe really matter
Am living my best life everything Dan better
Lale Friday mi okin sunle
Mo jaiye till Sunday
Lale Friday mi okin sunle
Mo Jaiye till Sunday
Lale Friday mi okin sunle
Mo Jaiye till Sunday
Lale Friday mi okin sunle
Mo Jaiye till Sunday