MY LOVER ft. oluwadolarz Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
MY LOVER ft. oluwadolarz - matosan
...
when the money dey I be the don dada
de God father
de importer
de exporter
_why you whine me
_you done dey lie since 1991
_she dey threatene me say she fit waka
_then you know Say me I no fit live her move waka
_give her everything wey dey inside my bank account
_all bcos of love ohhh
_ She break my heart like kpaka
_me I no believe I fall agbasa
_she no dey gree dey pick my call my kpaka
_Tell her Fit to crase I off my kpata
_ohh my lover ohh your father
_ after all I did my heart you shattered
_ I hear say you dey married I bother okada
_show up on your wedding day I scatter
_ ohh my lover ohh my lover
_oooaaaa
mi ofo oo
everything I do nah ball ooo
Abeg I no be Yoruba oooooooooooooooooooooooooooo help I'm also a singer on zero level help out