Bike and Bus ft. Agbvlagba Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
Bike and bus
Sometimes keke too
Bike and bus
Sometimes keke too
Before we popped
That's how boys dey move
Before we popped
Naso boys dey move
1k shades
Gwanjo shirt
Gwanjo jeans and palms too
Could be slides?
If eh serious, then I goan wear a shoe
Man is blessed and
Man got flows, I paddle my canoe
Chit and chat
Some na yarns
Eh be like some of them na true
I don't fuck with you
You and your crew
I don't stick to the rules
I don't do what you do
I just paid my dues
And I sip my juice
Agbalagba no be youth
Edo boy i no dey shake
Edo boy i still dey bake
Edo boy what's the locay?
Edo boy come with the jay
Kd boy I dey progress
Kd boy I no dey stress
Kd boys don start to vex
Kd boys dem sabi test
Fall in the settings
Why are you sweating?
Shey you dey see my guys?
Fall out the bando
Come with commando
Me I go off your smile
Fall in the yard and pack all the money
Carry their kele, pack all their honey
Make them dey para, we still dey soji
We just dey catch our cruise