My Turn ft. Jeremhy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Uhh yeah
Jeremhy
Call me Zitz Zaborse
Somebody
Every night and day I dey hustle o
Ęmi naa fę lowo, mo f'ę wa muzzle o
I no wan hide when my guys club o
When dey buy one make I buy double o
Many things wey mouth no fit talk o
Ki n r'owo naa, ki n má śe borrow o
Baba God jor abeg na my turn o
F'òna han n mi, ki n ma śe sònu o
Make I buy Benz
Na my turn
Make I travel out
Na my turn
Ki n jaye ni male
Na my turn
Make I blow world wide
Na my turn
Make I buy Benz
Na my turn
Make I travel out
Na my turn
Ki n jaye ni male
Na my turn
Make I blow world wide
Na my turn
Everyday I dey grind o
Make e be for me o(make e be for me)
Cos nobody see me now
As I dey hustle o
Many things on my mind o
I dey feel confuse oo
I dey pray for my turn
Oluwa jor Shanu mi oo eeh
Nobody dey my brother
Ahh ahh ahh
I know my turn no go far
Ehh ehh ehh
I know one day we go shine
Ahh ahh Ahh
I know we no go suffer
Ehh ehh ehh
Every night and day I dey hustle o
Ęmi naa fę lowo, mo f'ę wa muzzle o
I no wan hide when my guys club o
When dey buy one make I buy double o
Many things wey mouth no fit talk o
Ki n r'owo naa, ki n má śe borrow o
Baba God jor abeg na my turn o
F'òna han n mi, ki n ma śe sònu o
Make I buy Benz
Na my turn
Make I travel out
Na my turn
Ki n jaye ni male
Na my turn
Make I blow world wide
Na my turn
Make I buy Benz
Na my turn
Make I travel out
Na my turn
Ki n jaye ni male
Na my turn
Make I blow world wide
Na my turn
F'ona han mi Oluwa cos e don dey late
Green light ahead me tell me what it indicate
I dey sing I dey rap some say he insane
This year na my turn
I don't care what it takes
Marry to hustle, man am marry to success
They no dey see me when I dey on my depressed
Ano dey relent
I just wan make I rest
This journey so long
Mama self don dey vex na
Every night and day I dey hustle o
Ęmi naa fę lowo, mo f'ęwa muzzle o
I no wan hide when my guys club o
When dey buy one make I buy double o
Many things wey mouth no fit talk o
Ki n r'owo naa, ki n má śe borrow o
Baba God jor abeg na my turn o
F'òna han n mi, ki n ma śe sònu o
Make I buy Benz
Na my turn
Make I travel out
Na my turn
Ki n jaye ni male
Na my turn
Make I blow world wide
Na my turn
Make I buy Benz
Na my turn
Make I travel out
Na my turn
Ki n jaye ni male
Na my turn
Make I blow world wide
Na my turn