![Dumadu](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/31/4e00a828359643ed9cd32c2d6414401d_464_464.jpg)
Dumadu Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Person wey get money get him bills to pay
If you sabi you go know no be today
No let them go dey bobo you
(bobo you)
For alaba all your people dey
But still your music no dey reign
Insta nobody dey follow you
(follow you)
To go outside na ebelebe
We get some guys and ekelebe
Dem carry gun and dem no dey play eh
To go outside na ebelebe eh
We get some guys and ekelebe
Dem carry gun and dem no dey play eh
Dumadu
K'di Ihem mere gi
K'di Ihem butere oh
Wetin madu do madu
K'di Ihem mere gi
K'di Ihem butere oh
One question (one question)
Wetin madu do madu
K'di Ihem mere gi
K'di Ihem butere oh (ooh)
Wetin madu do madu
K'di Ihem mere gi
K'di Ihem butere oh
I want to know that thing ah
That thing wey been cause this thing ah
Why man no dey help him fellow man
Some people be living life
Stepping on the weaker to survive
Something me ai
No really like
To go outside na ebelebe
We get some guys and ekelebe
Dem carry gun and dem no dey play eh
To go outside na ebelebe eh
We get some guys and ekelebe
Dem carry gun and dem no dey play eh
Dumadu
K'di Ihem mere gi
K'di Ihem butere oh
Wetin madu do madu
K'di Ihem mere gi
K'di Ihem butere oh
One question (one question)
Wetin madu do madu
K'di Ihem mere gi
K'di Ihem butere oh (ooh)
Wetin madu do madu
K'di Ihem mere gi
K'di Ihem butere oh
For this Lagos
(wan killy person o)
Baba please save us
(this people wan killy person o)
No let dem greed take us
(wan killy person o)
Dem no wan gree rate us
I know say this kind thing wey I do nafi nayo (oh)
I know say this kind thing wey I do nafi nayo
(Oh yes i know)
I know say this kind thing man ah see nafi nayo (oh)
I know say this kind thing man ah see nafi nayo oh
(yeeh woah)
Person wey get money get him bills to pay eh
If you sabi you go know no be today eh
No let them go dey bobo you
Eyor Ojy soundmix
Be the reason why the smile
Show love
Love and light of the nation
Spread love