Jabo Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Call me Direx oo
Omologo ni o nio nio Omologo nio nio nio
Emi o le Jabo Jabo Jabo B
Because of baba God I dey Shako shako shako
I no no why dem dey pray for My downfall downfall downfall
Tin ba gbera tan gan awon gan a forrr
Won a forrr won a forr
I no say abi Omo logo bope Boya you go see my logo
E go funny like sam loco
Dem dey fight us won ti rogo wa ah
E dey my body biti Poco
Devil dey try but oti rogo
Plenty kaluba that's the Koko
Tin ba gbera won ti rogo rogo
Aye buru aye gbege
Aiye to tun yokun to tun degbe
Ninu Aiye ton Fi bread jegbe
Baba have Mercy
Aiye buru aiye gbege
Won a gba e leti wa tun ni Pele
Ninu Aiye dem go show you pepper
Baba show love ooo
Emi o le Jabo Jabo Jabo
Because of baba God I dey Shako shako shako
I no no why dem dey pray for My downfall downfall downfall
Tin ba gbera tan gan awon gan a forrr
Won a forrr won a forr
I don't know why dem wish me bad
Dem dey battle me spiritual
I see all of them physical
Bad belle por gan won por gan
I will never bow Lucifer
Cos my body no be bonvita
God dey for me I go conquer
Baba loke sure o oooor
Dem wan make I dull
Dey wan make I fall
Won rojo Kiri dem dey chocho
Dey wan dey whine me shey mi wa jobo
Everyday Sha lolojo n Kajo
Emi o le Jabo Jabo Jabo
Because of baba God I dey Shako shako shako
I no no why dem dey pray for My downfall downfall downfall
Tin ba gbera tan gan awon gan a forrr
Won a forrr won a forr
Emi o le Jabo Jabo Jabo
Because of baba God I dey shako shako shako
I no no why dem dey pray for My downfall downfall downfall
Tin ba gbera tan gan awon gan a forrr
Won a forrr won a forr
Aje tin ba gbera tan Omoba tin Ba gbera tan Aje aje aje tin gba Gbera tan won ma mo n seh D.i.r.e.x