Brotherman Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Many things Dey bother man
But stay strong my brother man
No be your fault e get why
E don tey you don try
I feel your pain I see your plight
But regardless we gotta vibe
Bring the glass and bring the wine
Then we toast them to a better life
T’oba lowo ko jaiye
My paddy nor kill yourself
Gbomo mefa lole
Tomorrow go sort himself
Create time for enjoyment
Problem nor dey send invite
Live life while you dey here
Dead body nor Dey find visa
You see as I Dey here ehn
Once I get money
I go paint the whole of this city red
I go use one hundred one hundred naira note dey take am dey sew designer shirt
Come use one thousand naira take am sew agbada
Mama go call oh
Pikin go chop
Phone dey buzz
Wetin Dey sup
Bills Dey high oh
Man go kpai
Take some time
Try Dey high
Do Wetin you go fit do
Problem nor dey finish
Tomorrow you continue
You nor be John the Baptist
T’oba lowo ko jaiye
My paddy nor kill yourself
Two bottles of Moët
For the pain and for all the stress
Create time for enjoyment
Problem nor dey send invite
Live life while you dey here
Dead body nor Dey find visa
T’oba lowo ko jaiye
My paddy nor kill yourself
Gbomo mefa lole
Tomorrow go sort himself
Create time for enjoyment
Problem nor dey send invite
Live life while you dey here
Dead body no dey find visa
You see as I Dey here ehn
Once I get money
I go paint the whole of this city red