Showers Of Blessings Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2018
Lyrics
Eyeni mami
Egu nedo sokpo ise
Eyeni mami
Egu nedo sokpo ise
The things wey my see e dey make me shout
Hallelujah hey
They say I fall but I stand oo
And I bounce back oo
See every morning I dey thank god
Hallelujah eh
Everybody follow me sey halle halle
Showers of blessings
Showers of blessings
My papa bless me
My papa bless me
Showers of blessings
Showers of blessings
My papa bless me
My papa bless me
Eyeni mami
Egu nedo sokpo ise
Eyeni mami
Egu nedo sokpo ise
See make we dance odi dan dan
Make we roll agboti odi dan dan
Oya dance odi dan dan
Make we roll agboti odi dan dan
Ima bom
Ememe bom
Ejoro bom bom bom
Ejoro bom
Urara bom
Mforo bom
Ekeremi recom abasi oo
Showers of blessings
Showers of blessings
My papa bless me
My papa bless me
Showers of blessings
Showers of blessings
My papa bless me
My papa bless me
Eyeni mami
Egu nedo sokpo ise
Eyeni mami
Egu nedo sokpo ise
Eyeni mami
Egu nedo sokpo ise
Eyeni mami
Egu nedo sokpo ise
Hallelu hallalu
Oya join me say hallelujah
Hallelu hallalu
Make una join me say hallelujah
Hallelu hallalu
Oya join me say hallelujah
Hallelu hallalu
Oya join me say hallelujah
Oh hallelujah hey
Eyeni mami
Egu nedo sokpo ise
Eyeni mami
Egu nedo sokpo ise
Eyeni mami
Egu nedo sokpo ise
Eyeni mami
Egu nedo sokpo ise