
Ori Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
This song is not currently available in your region.
Try the alternative versions below.
Alternative versions:
Lyrics
Ori - Olarem
...
Intro
(Omo iwona sun Norma normal)
(Sho mo pe o sun norma normal)
Oh lo lo lo
Lolo lo lolo
Olarem on this one
I don dey hustle otojometa
Ijo wo loma better
Make small boy no reason matter
Make dem no ask say send aza
Oh lolo
I don dey see many things
Eh eh eh I don go many places
Oh oh if you no get money my brother
Dem go shakara you
If no get money my brother
Dem no go value you oh oh
Orimi jeko better
Orimi jeko better ha ha ha jeko better
Lolo
shey dem no see me
As I dey work everyday
As I dey hustle hustle hustle for the fame
I don hustle hustle hustle for the pay
(Hustle for the pay eh )
(Hustle for the pay )
Orimi jeko better gsgauthier
I
Komo gutter domo better
Kimaa da okotileta
Oh no no no
Backward never
Orimi jeko better komo gutter domo better
Kimaa da akotileta
No no no
Backward never
As I dey grind everyday
make money poh
Kowo wole
As I dey grind everyday
make money poh
Kowo wole
Wake up
oga link up
If you dey hustle
Oga link up
Wake up
oga link up
Shey you know say nah the way up
shey dem no see me
As I dey work everyday
As I dey hustle hustle hustle for the fame
I don hustle hustle hustle for the pay
(Hustle for the pay eh )
(Hustle for the pay )
Eh eh eh
Dey call me olarem ooo
Oh oh
I dey hustle otojometa
Ijowo lo ma better
Make dem no reason my matter
Make no ask say kilose tofibota
Kilose tofibota lelele
Kilose tofibota lelele
Ajepanko da ajebutter lelele
Kilose tofibota lelele
Oluwa gbawa lowo ripper oh
Lelele le
Call me olarem ooo
Dem called me Olarem ooo