Mo Rora ft. Olamzzy Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Hmm hmm mm
Pop Ab
Olamzzy e e e e
Hmm hmm hm!
Baba Lon so mi
Is not funny
Weytin my eye don see for this life about money
Even though when am hornney
Ano go complain
Ano go explain
E go be for my tommy
It really makes me worry
But tani mofe to temi fun wo wo
Wo wo wo wo wo
Hustling everyday with no sleep wo wo
Hmm Many shenking for the street wo wo
Hmm Baba teti koma gbo mi o
Wo wo wo
Aah no come dey form for me
As I Dey sing song e too sure for me
As long as mama Dey pray for me
Make dem no know as e Dey sup me
Abundance blessing just dey fall on mi
Anytime you need me ,oya call on me
Person wey Dey hate on me make e Dey for for me
Ageli ton pinre oya pin kan mhi
Ye na only me only me just dey waka go
Ko lorun maje la Ko agbako
Mo rora Ko to jora hmm
Yee! Ano say one day e go be
Am sure I go rich coz baba Dey for me
Oun nikan malo feran mhi
Hmm baba ma lonsho mi
Oun ma Lon ke mi
Me am on flexxing am sure you know is plenty
Na so I see the blessing ,Dey fall on my body
Baba ma lon sho mi
Oun ma lon khe mi
Me am on flexxing am sure you know is plenty
Na so I see the blessing dey fall on my body gan gan hmm hmm
Ani mo rora before Ko to jora wan oo
Sheni mo rora hmmmm
Ani mo rora before koto jora wan oo
sheni mo rora hmmm
Ah no come dey form for me as I de sing song e too sure for me
As long as say mama Dey pray for me
Make dem no know as e Dey sup me
Abundance blessing just fall on me
Anytime you need me oya call on me
Person wey Dey hate on me make e Dey fhor for me ,angeli ton pinre oya pin kan mi !!
Ani mo rora before koto jora wan oo sheni mo rora hmmm
Ani mo rora before koto jora wan ooo
Sheni mo rora,sheni mo rora
Ahh no come dey form for me as I Dey sing song e too sure for me
As long as say mama Dey pray for me
Make dem no know as e Dey sup me
Abundance blessings just dey fall on me
Anytime you need me oya call on me
Person wey Dey hate on me make e Dey fhor for me!
Angeli ton pinre oya pin kan mi nnnnn