Loading...

Download
  • Genre:Afrobeat
  • Year of Release:2023

Lyrics

Bamishe ft. Billirano - Bahdboi Ottw

...

INTRO

Old gees to the world I am Billirano (Bhadboi) am Billirano am Billirano

VERSE 1

If to say I fit shalaye and the money never come my way

Today for no be like yesterday cus I de steady bomb all day

Many bills don cover my head

Na the reason I no keep ur way many many phasing I de face too many no sleeping wan boast my brain.

Buh

I de try do my things in a different style

Mk my helper no go see me disguise

Mk my family live life alright

Na the only reason wey I fit to smile

Most time wen my dem de ball all night

I go de one conner the hind

Papa I no pray for dat kain life

I need double six wen I roll my dice

Baba jowo Bamishe

Baba jowo Bamishe

Mk my helper no run away mk my helper no run away x2

VERSE 2

If the money dey mk u chop life

Say I ThankGod sey I stand fit

Even in the hard times

Stay away around me

I no de like all this bad guys

Cus wen I no de dem no c me

Y dem wan turn me to sure client. x2

Onrogbo ma Sóló

Leave me no be by force

Koker wey

Onrogbo ma Gatán and I de do everything thing for love

I put my life and everything on God oohh ahh m

Oni Toni ga gbó korini malè Shisò

E sure for me say i go watànnn

CHORUS

Baba jowo Bamishe

Baba jowo Bamishe

Mk my helper no run away

HOOK

Most time wey my guys dem de ball all night I go de one corner de eye

Baba i no pray for that kain life

I need double six wen I roll my dice

Onrogbo ma Sóló

Leave me no be by force

Koker wey

Onrogbo ma Gatán and I de do everything thing for love

I put my life and everything on God oohh ahh m

Oni Toni ga gbó korini malè Shisò

E sure for me say i go watànnn

BEATS.......

Lyrics by ADAA VINCENT T.

JAGO WIRE

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status