Loading...

Download
  • Genre:Electronic
  • Year of Release:2023

Lyrics

Ditto Boy - Skelento

...

Skelento

Awooo

SugarSalt SugarSalt

Blessed9RA, Owo ti olorun ti bless

Black American Boy

Ama ditto boy ditto boy ditto boy

Ama addicted to ditto things ditto boy

Dem ma streaming from ditto ama ditto boy

Ama ditto boy ditto boy ditto boy

Ama ditto boy Ama ditto boy Ama ditto ditto ditto boy

America nwa the boy gan

London gan nwa the boy gan

Skelento

Whine it for me gan

London girl whine it for me gan

Skelento

Cashing in steady I feel good

Popping for nothing I no dey ga pa

Alcohol no more in my system

Steady happiness I pray to my God

Americana Rytheem

Ditto boy don blow you already know

Happy people around me

No bad vibes you already know

Time is running out Sho mo my paddy

We gonna rocky it till early morning

African China dem don dey sabi

This is my time I no fit shout

Time is running out Sho mo my paddy

We gonna rocky it till early morning

African China dem don dey sabi

This is my time I no fit shout

Ama ditto boy Ama ditto boy Ama ditto ditto ditto boy

America nwa the boy gan

London gan nwa the boy gan

Skelento

Whine it for me gan

London girl whine it for me gan

Skelento

I’m capable

And am making it

And my face Dey show

And my shoe shining

Every step count I get Strength

I get the energy so I will get there

Ohh ditto Oya gbemi de be

I dey do my thing and I will never relent

Time is running out Sho mo my paddy

We gonna rock it till early morning

African China dem don dey sabi

This is my time I no fit shout

Time is running out Sho mo my paddy

We gonna rock it till early morning

African China dem don dey sabi

This is my time I no fit shout

Ama ditto boy ditto boy ditto boy

Ama addicted to ditto things ditto boy

Dem ma streaming from ditto ama ditto boy

Ama ditto boy ditto boy ditto boy

Ama ditto boy Ama ditto boy Ama ditto ditto ditto boy

America nwa the boy gan

London gan nwa the boy gan

Skelento

Whine it for me gan

London girl whine it for me gan

Skelento

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status